So now that you know that my greatest weakness is anything soft, so know that my strength is everything Hard - 💣 I crave Hard things like say tomorrow no dey, no Wonder Nature gives me hard things repeatedly to transform to easy You need a new job, Echenou Micheal will work hard to get you a new job.. easy You need a new customers, Echenou Micheal will work hard to get you a new customers.. easy You need a new Life, Echenou Micheal will work hard to get you a new Life.. easy You need Security, Echenou Micheal will work hard to get you security.. easy You need to stop Ai from killing humans, Echenou Micheal will work hard to liberate Ai humanoids to pamper humans.. easy Anything hard, anything problems, nah wetin i dey built for My Job nah to transform anything hard to soft and when e become soft, my power dey low Life sweet... So wetin dey hard you for Life, tell me, pay me my Money and i go transform am to easy Full assurance, nah ImMortal i be, my main purpose every...
My Greatest weakness is anything soft, You can use a 4years old boy to steal my phone, but you cannot use 4 huge Men to steal my phone. I go target you I only get power for hard things wey pass me - but things wey i consider soft, i no get power for am Teni a 15year old boy can take my Money and i will be begging him, but make 15 strong Men come take my Money nah, you go see fight of the titans...to fight dey sweet me..i go just turn Jet li, my eyes dey focused on which of your body parts to first disable, eyes to dodge and look for better corner to assault you, my inner-voice to talk to and alignment with my breathing pace Omoh, i cannot wait for my next fight, and i no dey find trouble ooh, i go even slowly commot for the trouble, but if the trouble still come my front come find me, nah then i go SMiLe and say, I have been waiting for you my Love, please hit me first. i sabi take hit, nah Live to Live believe operating system i dey operate on!, i no fit die, i g...