Aboki wey get Sense Elon i hear say you collect Money for bank to add buy Twitter - my Bro thats not Live to Live mindset thats Live to Die mindset I hope say no be true sha... Live to Live mindset dey extremely patience to gather all the Money in full before buying anything - no matter how long it takes... We no dey rush things, we dey flow until the Universe say its the right time. We Aboki our plan nah to travel to the Universe, nah our Dream be that, and everyday, we dey work toward am. How to know the right time? To know the right time you need to Flow with different options, the options nah comes through for you are usually the ones you might not like, but accept it and flow Do not say its only the options that you Like, must happen, (No!) then you spend all your goddamn resources to get it..(No!) No wonder, you walked inside a bank to ask for loans - that's not Live to Live Mindset, that's Live to Die mindset We Live to Live mindset will flow to acqu...
Repeat dey boring, sometimes e dey insteresting, the boring part nah hard Life, and e dey make humans run away from making hard decisions. Money nah water - Money nah wetin - Money nah water and e dey Flow.... The only way to make repeated Money flow to you, nah to invest in a sustainable business that you love naturally and out of neccesity. Like our Left hand and Right hand, like our Day and Night, you can have multiple business, but please make sure say all the business falls under (2) categories which are Neccesary Business and Natural Business Necesary Business should be food production business. Abi you no dey chop Food? Natural business: nah Wetin you love to do Naturally...it can be hair making, singing song like famous Pluto or anything that you love doing naturally. So as humans on planet Earth, nah that kind two business you suppose engage in, abi you no see say Dangote and Bua Group dey sell food items Aboki wey get sense.... You need food every...