Skip to main content

Posts

Showing posts from November, 2026

🔌Enjoy

 Death is a mental state where your consciousness jumps out of your body because you are not ready to flow with the bad or hard things that is giving you shocks... Wetin dey shock you?  Shey nah because say dem grab your babe yansh, she dey happy like mad, but that same yansh, she no give you touch  When you look for window, you see as your babe dey happy say, that boy dey grab her yansh!?  My brothers, your boy Echenou Micheal don experience am and i don experience even worst for my mind, sotey i become God  I dey tell my babies to go use Men cum...life sweet I tell Amaka, if you like any man, tell me, i go send you Money make unah two go enjoy life for hotel....life sweet So imagine the shock dem give you.. Dem grab your wife yansh, she dey happy, but that same yansh, she no give you touch  When you look for window, you see as she dey happy say two boys dey grab her yansh!? ...Life sweet  If you experience that kind of shock at aged 70, for babe wey ...