It sounds so simple ooh, but i go live Forever
Why?
Because i dey increase my hard work everyday for Life.....
Now the question nah:
You dey increase your hard work or you decrease your hard work?
I ask again
You dey increase your hard work or you dey decrease your hard work?
If you dey increase your hard work, then your body go increase to life
But
If you dey decrease your hard work, then your body go decrease to death
Abeg see as wound take dey heal for our body:
if you decrease your hard work, your wounds go decrease it time of healing....
But
If you increase your hard work, your wounds go heal faster...
Nah simple cause and effect theory...
A theory wey i dey test for my body and e dey work
I'm more stronger mentally and physically and if i keep increasing my hard work, i go dey much more stronger
By aged 189, i should be able to push a trailer repeatedly
For now, i can push small motor.
If you increaae your hard work, you signal to your body immune system to keep increasing but if you decrease your hard work, you dey signal to your body immune system to decrease it functions.
So are you increasing your hard work or you are decreasing your hard work!
Nah your choice shall ooh
Because all people on planet Earth are been advised to decrease their hard work to retirement
And when you do, you are telling your body to decrease to death.
Comments
Post a Comment