Wetin be your dream?
E no hard
With time and efforts = hard work, you go accomplish your dream!
Once you accomplish that your dream, move to your next dream again and again....
No think about aging, no mingle yourself with people wey believe say one day dem go die - no believe them - ignore them - remove yourself from them or them go stain your imMortality.
See wetin happen here: You sabi say humans as babies first get baby oil to nourish their skin, but as time progressess, the oil come dey too much for some people body, sotey dem use bathing water and soap to reduce the oil contents in their skin, as them do so - their skin enter a balance stage sotey them come fine, their face clear and smooth.
Now maintaining the balance stage is hard, so most people continue their routine by bathing with water, sotey.... from baby oiling skin, their skin come dey dry because of too much of bathing.
As your skin dry, due to too much bathing, it makes you look old......To combat it, you need oil and that Sweat wey you dey run from.
So no allow dry skin to kill your dreams, oil your dry skin with your sweat repeatedly -
$weating mean say you dey increase your hard work on planet Earth repeatedly and when you do, your body increases you to live Forever.
Comments
Post a Comment