Between mind wey accept believe or mind wey accept fear - nah who you go work with?
I ask again:
Between mind wey Believe or mind wey dey Fear - nah who you go work for?
Is your mind running on "I came to this world to Live and Die OS - Fear
Or
Is your mind running on "i came to this world to Live and Live OS - Believe
I mean, you Believe you will wake up from sleep everyday, so you sleep and always wake up....
The day you Fear that you will not wake up, thats the day your death begins to process
So i ask again in simple term:
Is your mind running on Live to Die Mindset Fear OS
Or
Is your mind running on Live to Live Mindset Believe OS
Abeg answer!
For me, they planted a Virus called Live to Die mindset Fear OS in me since birth...
But most recently, i'm reprogramming myself to Nature's default programming which is Live to Live Believe OS
Because between person wey fear and person wey believe, nah who you go work for?
Me i go work with person wey Believe ooh...
Nah so your Cells dey work, your Cells no fit renew you back to youth, when you dey fear
Your Cells can only renew you back to youth, when you dey believe am
That your repeated believe they inspire cells to work more..
Echenou Micheal, abeg i dey go planet Mercury..
Life sweet Abeg
Comments
Post a Comment