How you go wake up one day and nonsense people come dey tell you say Aunty, one day you are die -
Like shey dem be God, abi dem dey craze
Abi our God nah dead God or Living God?
My peeps, you only die when you uphold the mindset to Live to Die instead of Live to Live
Change your mindset from:
"I came to this world to Live and Die to I came to this World to Live and Live" .
And watch how it affects your body. - increase your hard work everyday instead of decreasing your hard work like your seniors.
Live to live - and cancel Live to die
Death on planet Earth only happens when you give up...
And a Live to die mindset ensures that your body gives up
But a Live to Live mindset ensures that your body last forever
My research shows people who are looking old, but once plenty Money and a drive to live comes their way, you see them glowing and getting younger - abeg you self check am
Wetin e mean nah say, our Body is ever ready to maintain our Youth, but are you ready to do the hard work repeatedly?
Such hard work involves updating our Mindset -
if you get the Mindset say your pimples no go cure, then you go leave am there, you no go work to cure your pimples, instead you go just give up
Nah so dry skin be, wey dey make people look old.
if you get the Mindset say your dry skin no go cure, then you go leave am there, you no go work to cure am, instead you go just give up for life
Nah wetin dey kill people be that.
Comments
Post a Comment