Repeat dey boring, sometimes e dey insteresting, the boring part nah hard Life, and e dey make humans run away from making hard decisions.
Money nah water - Money nah wetin - Money nah water and e dey Flow....
The only way to make repeated Money flow to you, nah to invest in a sustainable business that you love naturally and out of neccesity.
Like our Left hand and Right hand, like our Day and Night, you can have multiple business, but please make sure say all the business falls under (2) categories which are Neccesary Business and Natural Business
Necesary Business should be food production business.
Abi you no dey chop Food?
Natural business: nah Wetin you love to do Naturally...it can be hair making, singing song like famous Pluto or anything that you love doing naturally.
So as humans on planet Earth, nah that kind two business you suppose engage in, abi you no see say Dangote and Bua Group dey sell food items
Aboki wey get sense....
You need food everyday to survive, invest in food, you need water everyday to survive, invest in Water
After, life go hit you like thief, your moral go low, your live to die mindset go come more and you go just give up for life..
Abeg i dey Bush abeg
I dey Bush with my Millions with zero loans, zero debts...i hate loans, i disgust debts
I Live to Live
Elon, i dey come for you...
Comments
Post a Comment