Ooh..life sweet and i guess i will be changing houses very soon to continue my forever research on human imMortality
The people in my current house are not comfortable with me - i simply give them too much chills
Well its expected, because omor the streets are not smiling - you cannot claim to be an imMortal and yet you do not live along the streets, where any kinds of humans or animals can have access to your room...you simply cannot - unless you will miss out on the thrills and drama that our streets got to offer and such thrills are life lessons...
Life sweet - when you sabi the lowest environment, it makes the higher environment more easy to navigate
Omor you dey for your jacuzzi, inside well guarded estate, with 35 karats blocks per height dey enjoy life
I dey for street outside at the jungle, on my far left you got thugs, on my 10 o' Clock, you got Armed robbers, at the next corner, you got Ashawo's all mixing with the public like normal people.
Nah we know them, nah why, because our Yansh open for street, my room window dey for street, life sweet when you sabi navigate the hard environment.
You go dey waka for streets, dem go dey gossip you dey insult you - chai my favorite - dem sabi me nah - i go just dey look you eyes to eyes, carry tension full your body, sotey shit go wan come out from your Yansh..
If you get mind, then try touch me, make you recieve manslaugter beating wey go disable your legs - i go break every bones in your legs - try me
As i dey look you in silence, i dey calculate which part of your body i go destroy first - just please touch me well
Abeg my next face me i slap you house in the next 5years or there about must have Armed thugs living at my door step, they must be very dangerous and should know how to pull the trigger because me i be Monster 😠 Cool Fire full my body - no wonder Fola aka iya- Aisha for street name me Hausa
Comments
Post a Comment