Choice only you can fathom, most are hard and others are easy, and the hard nah the one wey we dey embrace everyday, all day everyday....
They do not know, wetin dey happen for streets, we dey for streets, we dey receive the cold everyday for outside while you chill inside, we dey face our demons head on, because omor we gather to eat food everyday and to eat food everyday means to multiply your Money, keep doing like mumu to multiply your money, nah our trademark be that.
it keeps us grounded, when our dreams too big for people to comprehend, we dey, we gather dey like dele'giwa
Nah Army i dey raise for this ATAN, young soldiers wey blood dey for the eyes, ImMortals wey go always see me as the Mate, you see ehhhh soldier no fit see him fellow soldier pass-by, e go dey embrace the hard life because we dey see results, nah hard work, no be soft work, so boys wey dey around me, nah soldier i dey train dem to be..Warriors, Fighters, Killers and Protectors....Life sweet
Make i go continue ImoraOfficial.com work jare, Even my Life dey burst my brain, i too serious about human ImMortality, no wonder everyday i dey study Life 👳👳👳👴👳👳👳
See you in planet Mercury... we move when we get to our Sun
Comments
Post a Comment