I only get power for hard things wey pass me - but things wey i consider soft, i no get power for am
Teni a 15year old boy can take my Money and i will be begging him, but make 15 strong Men come take my Money nah, you go see fight of the titans...to fight dey sweet me..i go just turn Jet li, my eyes dey focused on which of your body parts to first disable, eyes to dodge and look for better corner to assault you, my inner-voice to talk to and alignment with my breathing pace
Omoh, i cannot wait for my next fight, and i no dey find trouble ooh, i go even slowly commot for the trouble, but if the trouble still come my front come find me, nah then i go SMiLe and say, I have been waiting for you my Love, please hit me first. i sabi take hit, nah Live to Live believe operating system i dey operate on!, i no fit die, i go live forever young, i can only get injuries and e go heal....life sweet when you sabi the secrets on how to use your humility and pride to stay forever alive and Consciousness transfer, and human body parts dey for one corner, life really sweet
...awww...you mortals humans, do not know the tremendous amount of motivation and energy that comes when you are defending yourself from troubles, suddenly pain disappears at that moment, your adrenaline pops up like widefire and the candid thing is that, the person wey find you trouble, no dey as motivated as you dey
Life sweet...See you Tomorrow smashers
Comments
Post a Comment