People no know the super powers that comes when you accept No as natural part of life...
No means that thing you want so dearly was not meant for you.
It means, the thing could have damage your life...So the No is an invisible protection.
I love No like say tomorrow no dey, ''Your No means say your problems for too much for my Life'' Abii you think say you no get problems..
Omor as Day get Night, As your Left hand get your Right hand, Nah so, you get Opportunities and Problems..
So thanks for saying No, nah Super-power wey we imMortals get) Life sweet
Even person wey tell you Yes, go still give you problems, but nah problems wey you go fit transform into opportunities
So imagine person wey come tell you No...omor that one problem go dey too much for you to terraform oooh...
So know this, and know how rejection works.
Life sweet when you sabi terraform No into Yes - the Yes fit dey for another place, so go find am.
Comments
Post a Comment