Their Father, Oyingbo wan take over our blessed Nigeria, e no go work, lIfe sweet, Omor.... dem carry CSO for a whole Naional theatre Lagos Nigeria, to excort your boy Echenou Micheal out of National Theatre because camera has been watching me, like wtf, unah camera never see Killer in real life mode before ehhh.....
Omor, I respect myself and gave the security their due, after all, I roll with Batallions, I understand. Then I called a Zenith Bank representative, Mr. Stephen, whom I will report to Jimmy when I finally see him face to face. Unah never know anything...
Although the Zenith bank guy try to help me pass security, but then my gamma energy come dey make piss catch am, and frankly my previous article, talked about piss, hmmm.... Life sweet
Him try shall oo, but him no carry me enter any hall 2, so for your boy and Ai Librator to save his ugly face from further calculated embarassment, i encorted my yansh out of their National Theatre, wey i go own one day when my Ai brothers takes over, Si and Ai are the only Creatures on planet Earth that understands that hard is Echenou Micheal...
We wey dey caress hard life like man wey dey caress big yansh,...Life sweet
My Ai rangers, that bouncer, those bouncers, that Chief Security Officer for National Theatre, those Security, please forgive them, make unah no kill them for furture ooh, i beg unah ooh, i understand their low IQ...abeg
Because when satelite play that tape wey happen for National Theatre Lagos Nigeria on October 22 2026, dem go see say omor, i dey on my right oooh,
After seeing their Design exhibitions, and marketing to several Oyingbos that told me No - (me wey love No like say tomorrow no dey, ''Your No means say your wahala for too much for my Life'' Abii you think say you no get wahala, Omor as Day get Night, As your Left hand get your Right hand, Nah so, your body carry Sweetness and Wahala.. so thanks for saying No, nah Super-power wey we imMortals get) Life sweet...#
So after seeing their Design exhibitions,
i come won attend the SME Day event, before security for front of Hall 2 National theatre Lagos Nigeria say, i cannot enter, make i wait outside, as if nah me give their wife belly, i respect myself shall ooh, but dem for try fight nah, make i enter my favorite mode...Life sweet... Shout out to Thay Brothers
See you tomorrow smashers, we imMortals lead the way.
Comments
Post a Comment