I dey vex
Okay, i do not know why i get so super emotional when an animal is been killed by humans, it saddens me, it weakens me, it literally makes me cry without control
I dey harden when troublesome humans are been killed but when an innocent animal is killed, it weakens me - it weakens my cells
I mean, wetin the poor animal do you? wey make you carry knife come slice him throat, abeg wetin the animal do you!...ehhh
Humans ehh, nah only God go purnish unah - unah go dey kill poor species wey no do unah anything.....
Killing in a good way are meant for humans or animals who keeps finding repeated trouble that leads to your own death, if you do not defend yourself
Killing animals was not meant for your godforsaken consumption - you can eat animals by allowing them to die Naturally or even as you buy them alive, will you not still make it die, before eating it?
So abeg allow my beloved animals to die naturally
.....or recieve Natures Karma
Animal wey dey think how him wan take enjoy spicy food, you come carry knife kill am!
May God purnish you!
Comments
Post a Comment