I'm a pure form of Nature directly from our Creator, i do not live to die, i live to live and such mindset enhances my ImMortality
I do not run away from problems, i expects problems always, i anticipate problems with my inner-Voice and solve it, because all problems got solutions like all Night darkness got the solution of Day light.
Life too too sweet when you sabi the Manual, when you sabi the flow, when you sabi say God already dey inside you, nah how you use am matters.
How you take they use the God inside you matters, 99.99percent of humans they use their God anyhow, them believe say them go die and when you simply believe in something, omor e go eventually happen, no two ways about it - God no dey die, e dey only transform if the present mindset is not aligning with Nature.
For me - my alignment with Nature nah like 5 and 6 - i mean i never see, who sabi communicate with him inner-Voice more than me. You go dey talk to me, i go dey talk to my inner-Voice they analyze your body movement, my life too sweet -
My Life wey love suffer, my life wey fit transform any problems into enjoyments repeatedly, my life wey go Live Forever young - Life wey sweet - even our Universe knows that i'm the finniest, nah only me use my God inside me well - only me
Only me and Nature - I'm simple indestructible 👊
Comments
Post a Comment