Death is a mental state where your consciousness jumps out of your body because you are not ready to flow with the bad or hard things that is giving you shocks...
Wetin dey shock you?
Shey nah because say dem grab your babe yansh, she dey happy like mad, but that same yansh, she no give you touch
When you look for window, you see as your babe dey happy say, that boy dey grab her yansh!?
My brothers, your boy Echenou Micheal don experience am and i don experience even worst for my mind, sotey i become God
I dey tell my babies to go use Men cum...life sweet
I tell Amaka, if you like any man, tell me, i go send you Money make unah two go enjoy life for hotel....life sweet
So imagine the shock dem give you.. Dem grab your wife yansh, she dey happy, but that same yansh, she no give you touch
When you look for window, you see as she dey happy say two boys dey grab her yansh!?
...Life sweet
If you experience that kind of shock at aged 70, for babe wey you don marry for years... omor dat one alone fit carry your soul commot for your body oooh..you go just slump die .like chicken lol..chai
I pity unah ooh, mortal humans wey no wan flow with hard things...i pity unah
When e eventually happen ehh, e fit kill you with shock
Me, i be shock absorber, i know say all the girls for my life, love when another boy suck their breast, nah normal thing - nah why, i dey send my girls come give you for your house, so you can enjoy.
I'm a God, not human.
Comments
Post a Comment